BBC

News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Oshodi market on fire: Fire-fighters battle for Kairo to quench fire for di Lagos market

 118411643 D1f1ac21 D9dd 4acb 9ac9 B96e417c9dbd Di fire start for Kairo market for Oshodi in Lagos state on Thursday night

Fri, 7 May 2021 Source: BBC

Firefighters battle to quench fire wey burn for Kairo market for Oshodi, Lagos state south west Nigeria on Thursday night.

E no dey clear when or how di fire start.

Di Lagos state Emergency Management Agency later say dem finally put out di fire and no body die for di incident but fire burn plenti goods.

Dia tweet bin come as di federal fire service tok say dia men bin try battle to quench di fire and make pipo wey dey look clear road for dem to see chance to take battle di fire.

Our eye still dey dis tori. Make you refresh to get more info as we dey get them.

Source: BBC
Related Articles: