News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Adjusted level 2: Presido announce new restrictions for South Africa to contain Coronavirus

 118741270 3545e3c7 570e 4113 B496 36f68a2c0b68 Presido Ramaphosa as he dey receive Coronavirus jab

Mon, 31 May 2021 Source: BBC

South Africa goment don place di kontri on 'Adjusted Alert Level 2' wit effect from Monday, 31 May as cases of coronavirus continue to dey rise for di kontri.

President Cyril Ramaphosa give di announcement wen e dey follow kontri pipo tok on Sunday.

E say over di last seven days, di kontri dey witness average of 3,745 daily new infections.

Source: BBC
Related Articles: