BBC

News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Adamawa State Governorship election result 2023: Voting don end for Adamawa state govnorship supplementary election

97126505 Di candidates for the di election

Sat, 15 Apr 2023 Source: BBC

Votin don end for some part of Yola, Adamawa state as supplementary elections dey hold for 67 polling units across di state.

Di 67 units wia elections hold on Saturday na wia dem bin scatter di 18 March gubernatorial polls.Di Independent National Electoral Commission (INEC) later declare say di election dey inconclusive.

According to di results wey INEC announce den, di incumbent govnor Ahmadu Fintiri of di PDP dey lead with 421,524, while Senator Aishatu Dahiru popularly known as Binani get 390, 275 votes.

If Ashia Dahiru win, she go become di first elected female govnor for Nigeria history

Move around di map to see di results local goment by local goment [Dis na di results wey INEC declare inconclusive- dey refresh am for update]





Na here you go see di complete results of di 28 states wen Inec declare dem

Source: BBC