Nigeria immigration service (NIS) don explain why e dey compulsory for pipo with eyelashes to remove am wen dem wan do capturing for international passport.
Nigeria immigration service (NIS) don explain why e dey compulsory for pipo with eyelashes to remove am wen dem wan do capturing for international passport. Dis dey come afta Nigerian singer Ayra Starr complain bitterly for twitter about how dem force her to remove her eyelashes.