BBC

News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Police arrest Sam Larry one of di suspects for MohBad death

Di late MohBad

Sat, 30 Sep 2023 Source: BBC

Di Lagos state police command say dem don don arrest Balogun Olamilekan Eletu wey pipo know as Sam Larry.

Benjamin Hundeyin, tok-tok pesin of di police for Lagos confam di arrest on Thursday night.

Police bin don invite Sam Larry and artist Azeez Fashola alias Naira Marley for questioning over di death of Afrobeat star Ilerioluwa Aloba aka Mohbad.

Di names of di two pipo dey prominent among youbg pipo sake of dia initial relationship wit Mohbad.

Sam Larry and Naira Marley don dey consistent in dia position say dem no get hand for im death.

We dey update dis tori

Source: BBC