Sudan crisis: Nigeria Airforce say dem no go comot without di students wey still hook for Egyptian border

Di Egyptian border still dey closed but Airforce say dem go tanda dia and no go comeback empty
Copyright © 1994 - 2025 GhanaWeb. All rights reserved.