BBC

News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Wetin you suppose know about UAE Cyber and social media laws if you dey travel go dia

63826267 File foto

Mon, 24 Oct 2022 Source: BBC

Nigerians in Diaspora Commission don clarify di case of one Nigerian lady wey United Arab Emirates send go prison. UAE sentence Dunchi Lar go one year in prison for breaking one of dia social media laws. She break dia law afta she share photos and videos of herself and oda pipo for Dubai international airport without permission. Dis na afta she bin claim say dem detain dem for di airport for her Twitter post for August 31, 2021. NIDCOM say dem convict her for recording and spreading "offensive" video on social media. Na Lar bin make and Tweet di viral video of UAE official for di airport. Di punishment for dis offence na one year jail term or a fine of approximately between $69,000 and $137,000 or both jail term and fine.  Dis law also apply to eavesdropping, recording, photographing, or disclosing audio or video communication of pesin without permission.  Taking photos or videos of dead pesin or accident victim without permission. Na October 12 dem give Lar di sentence and she get 15 days to appeal di judgment. Many Nigerians don chook mouth inside Lar case UAE Cyber crime offence you suppose know Di mata don make pipo wonder wetin else UAE cyber law. If you dey reason to travel to United Arab Emiratena serious Cyber offence for dia. creating or modifying robots to distribute false data falsifying electronic documentsinvading di privacy of odas tampering wit medical data, bank accounts and confidential codes eBegging publishing data wey no comply wit media content standards creating illegal content and refraining from removing it creating or managing a website for promoting human trafficking transferring, possessing and using illegal fundsraising funds without licence blackmailing and extortion insulting and slandering odas conducting statistical surveys without licence promoting demonstrations without licence offending a foreign kontri or religion promoting firearms and explosives advertising informate wey dey mislead consumers

Source: BBC