BBC

News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Why tribunal sack Nasarawa govnor Sule, declare PDP Ombugadu winner or governorship election

71884966 Di tribunal sack Nasarawa govnor Sule, declare PDP Ombugadu winner

Mon, 2 Oct 2023 Source: BBC

Di Nasarawa state governorship election petition don nullify di election of oga Abdullahi Sule as govnor of Nasarawa state.

Di three man panel declare David Ombugadu of di Peoples Democratic Party (PDP) as winner of di election.

Justice Ezekiel Ajayi, wey be di lead judge of di tribunal declare Emmanuel Ombugadu of di PDP as di lawfully elected governor of Nasarawa State.

We dey update dis tori

Source: BBC