BBC

News

Sports

Business

Entertainment

GhanaWeb TV

Africa

Opinions

Country

Why CBN sack board members of Titan Trust, Union, Keystone, Polaris banks

97154724 Di CBN towers for Abuja

Wed, 10 Jan 2024 Source: BBC

Di Central Bank of Nigeria (CBN) don sack di boards of Titan Trust, Union Bank, Keystone Bank and Polaris Bank.

Di highest bank for Nigeria make di announcement for statement dem release on Wednesday.

Hakama Alli wey be acting Director of Communications for CBN wey sign di statement say di di apex bank dissolve di different boards of di bank afta one meeting wit di CBN for Abuja.

All di four banks dey involved for di special investigations into how di CBN operate under di former govnor, Godwin Emefiele.

We dey update dis tori

Source: BBC