Ibi who make dat benchmark una call Millenium Development Goals?
Why you wan Oyibo call how high una people go jump?
Dis matter be prope ... read full comment
Cousin,
Na dis na waa O.
Make una send copy to AU.
Na monkey bit am O.
Ibi who make dat benchmark una call Millenium Development Goals?
Why you wan Oyibo call how high una people go jump?
Dis matter be proper palaver O.
Una flower language you dey call poem be too long. Oga, cut am short for wanga wey ino sabe grammar. Me my eye no fit read them long passages without them glasses.
You dey write truth matter like dat, una big thief thief oga for government go stab una. Oga, make you watch your back O.
Cousin,
Na dis na waa O.
Make una send copy to AU.
Na monkey bit am O.
Ibi who make dat benchmark una call Millenium Development Goals?
Why you wan Oyibo call how high una people go jump?
Dis matter be prope ...
read full comment