The person who posted this is not serious and he or she does not know what they're saying
What is ur reason, cause u this people no dey think well.
Dey been dey think well before
Aje
Ok
That's true
It not true e be like say una the think with incoret brain!
YES!
Na wewe
if u no get any thing to talk abeg just kip ur mount jot
Getout okosih!
No!!!
Write your comment na so guy
Write your comment AJE
Agberos! All of dem r sorted
Guydeypersonwaypostthisithey
Exactly
Nah confirm alaye de guy be
Write your comment NA SO OO GUY
i swear
Yes oo
AT ALL
SEND ACCOUNT NUMBER TO ME OR CALL 08081045606
U na dey take paracetamol for another person head ache did davido and others know something like u guyz dey
Write your comment Na true is like sleep de worry am na e make.
IS ME U DEY MAD
YEAH BRO
Nah lie
Na lie oh bro
Aswear
Write your comment is that is nice
This is true oh pls for more explanation call me 09166234282
This one na lie I don’t no Wizkid 50 burna boy 40 Davido 15 last year they did same thing to Wizkid too Watin be ba na problem all this blogger na find context problem no dy finish
Davifrog why u get 15.shebi u talk say you be (obo)abi,your 3obg people dey here dey talk nonsense.
This people dem lie
OBO wey collect new private jet last year for everybody eyes come even still add 1 electric rolls-Royce come even add cyber truck join am nah you Dey post nonsense for here Abeg get out
Oga u be mugu na davido relative get d private jet!
Go buy your own na
WHICH DAVIDO BROTHER OGA GO SLEEP
WIZKID BE THE FIST
Which wizkid no go sleep obo for life
Shut up u fool mumu
Your abuse toomuch oh
Leave Them Nah Forbes Fc 30BG FOR LIFE WE THE RICHEST
WIZ DE BOSS
Comot for road
NAh just play ooh BIG WIZ FOR LIFE
Write your comment guy na true i support you
SHUT UP
Your male SHUT UP
Aswr bro! Nah magic bigwiz do ni
U dey there
That davido networth is $15m is bullshit.That guy is a fuckin billionaire
Got u men
Infact na bloody billonaire
You no get sense
Audio and real billionaires with no single tangible investment to verify that
Davido may have collected $40m last year and may have spent $70m. Davido is a showman while Wizkid and Burna boy are people who come from a very poor and are managing to remain on top.davido is already on top and he spent so ...
read full comment
I swear u be mumu, nonsense!
NA U BE MUMU
Ur generations 4 dere! Where u come from ok from elon musk family na madness
Davido lavish money stupidly because of he just without sense
The person we write na muguu
God bless u my guy
Write your comment fc wizkid for life
They play my fanz
OBO 001 for life
FC NICE DOLLAR FOR LIFE
Yeah big wiz for life.jealous davido fans are just there murmuring over wizkid sucess,
Which success wizz don get is like u no no who we de talk about na Davido, OBIO, 001 he mount make u forget that thing who wizz be for where davido dey.
Omoh! this life sha, everybody know say davido family rich, while while wizkid family poor, but now, na wizkid dey on top now, omoh! this life no balance oo.
Go sleep
My boss david
They play
I swear
Nonsence things
Big wiz you always be the best
if na 4 NG musicians wey rich n!ggyz wizkid rich pass davido dat 1 na sure davido know self make we 4get about networth E dey show
See ferarri wey obo buy since when him start music na now fc just de get money buy am.
Biq wiz for life
30 BG leave
The road we
Gat no time to
Spend with kid
Dey play no go make your own money
Oga go seat down davido and 30bingo too dey show. Truth dey pepper for body
Nah OBO For Life Cant change my chioce
Nah You Wey Be Bingo
NAH We we #30bg for life #obo #davido
The presido of all bosses
Biq wiz i dey hail ooo...
Baba boss
Don't let me...
God bless you bott
The truth remains big wiz is not just richer but also the boss here
Olamide is the boss of music
Yes you are correct,olamide no dey brag,he no get time for competition YBNL FOR LIFE
Him no de brag bcuz him knw say him money never reach dat level
Shut up wizkid for life bro.well olamide just dey.he know say wizkid self na baba
Wetting carry olamide come here?
it is a lie you can lie ee
Abi dat person wicked oo, from $100 to $15 Him no like obo at all
Wizkid $50M, davido $15M
it a lie, i just search it from somewhere else, and davido net worth is approximately $100M
Ajeh Nah True
Gbayi My Gee
Them no ooo dem just dey prented
41
Correct even me dat is wat i see
No, the person wey post this tinz tryna say davido used $85M from $100M to carry protitude
and now it remain $15M
Davido is richer
He can't have one account
That might be the least among his accounts
I disagree with this post because of Divido position worth $1.5 millon it can't be so that all
30BG FOR LIFE
Make Wizkid Buy 3 jet make i see
DAVIDO IS REACH WHEATHER FORBES FC LIKE IT OR NOT
@Smart_Micheal_c on tiktok #Smart_Micheal_C On tiktok too Let Discuss there
OK AND REPLY
NA TRUE OOO!
U NO DEY FINE
HOW ARE U
Wiskid for life
E FOR NO GO BEG DON JAZZY MAKE I HEAR EIN VOICE AGAIN
Go sleep man
Fine ooo i just dey listen to my obo song funds and i cant wait for still be there to be out on 14march ajeeh
Write your comment SO FOR UNAH CHURCH MIND OBIYOOO GET $15M AND STAR BOY COME GET $50M NA UNAH DASH AM THE MONEY NAH JUST DEY PLAY MY FANS
Ebi like say the person wey post this rubish day on dr*gs abi wizkid pay am to do this shit davido 15 million even don jazzy come rich pass am. Dey play you will learn the hard way idiot. Obo for life if you like go hang
Abeg Help me tell them
Thank u smart i like dat
NO DE TALK WHEN OTHERS DE TALK
Been wasting ur data soso..
This is nonsense i be fc but davido suppose dey 2
Write your comment how come davido
Write your comment guys me no understand
I THINK WIZKID IS THE RICHEST
WIZKID IS MONEY & ONE DAY I GO BE LIKE HIM MY FANS DE PRAY 4 ME,WIZKID NA BOZZ STAR BOY WITH BIG MONEY
U would fall by God grace and u will be like him if u believe
WHAT OF AYRA STARR
We no no about arya starr
I wonder ooo
Write your comment omo dis tin na lie hw starboi be richest sa watien happen na bologers be dis i swear
borna boy congratulations i am happy for you but pls remenber your contry nigeria
De person wey talk say wizkid de rich na idiot
What of u monkey¿
Good day men
Am here to give 1m dose to every comenters
is it 1minute or 1million u no well send me ur azar make i find u anything
Are you sure
GuynaDavidorichpassWizkid
Plz MONEYBOSS Help Me Tell Dem
Davido should be atleast 2nd or 3rd position and not the 4th, this forbes ranking is some how biased.
Wizkid for life, abeg make una no wetin una do
Dey play wizkid for life why them no even list you
FUNGBE: Okayyy!! Guy mek i shw u im bnk acct..kalamatus!
Write your comment
Wizkid try oo.davido watin do you.shey your frog voice no help you again
You just dey talk rubbish how many awards you bing bingo don collect tell me.you dey there dey shout.iii be like say you no get work
Thanks nigar
Wereey jealosy.u own head correct.you head wey look like asian ballon
Shay na my eye
I see hw t make ur own odenson
Sele ntan e iwo na ntan kandu pele
Of course
Write your comment
Everything na lie
Na scra na scra
That forbes dey crazy
Stupid boy wetin u sabi
LIKE PERSON WEY POST THIS THING DRINK BEFORE HIM POST AM
DEY PLAY
KEEP TALKING WERE U JUST SAY $15 MAKE I TELL U ONA SOMETHING WISKID DEY FEAR MY ACCOUNT BALANCE
Na your father be mumu
haffa make una calm 30bg fans no get sense, dem dey add he papa money join he own, Big wiz in the building
mumu will you keep your mouth shut,senior man dey talk you get mind open your mouth dey talk rubbish infact who be your capor,forget sey your apa guide if boys mout your house from sango you dan die if you like see if dem dey ...
read full comment
I thought is davido
Yea.de only 001
You guys should answer my question
I swear you be mumu
Davido you are the best for all musicial
Wetin me i knw be say davido networth na $100m simple.
Write your comment wizkid na no 1
This is a joke
YES!!!!!
NO
I LIKE WIZKID
Oga wizz no dey on top anywhere
I TRUST NA DIVIDO PASS THEM I LIKE HIM
AJE THE PERSON NA MUMU IN BE
Hmmm nawa for nigeria who no no say davido na no.1 abeg make una stop that incorrect post crosscheck abeg and post nxt time
DEY PLAY BRO,I THINK YOU GUYS ARE SLEEPING
THAT IS NOT POSSIBLE FOR DAVIDO TO HAVE 15M NETWORTH
I support u guy
Hwfa make una no wine davido
Love u guys
Davido is the richest this is bias.
J
Full
Na lie who born wizkid which day e enter industry nonsense
Davido, is the boss in Nigeria naa Wizkid can make it with him naa.
Wewe
WIZZKID CAN NEVER PASS DAVIDO
I'm not sure of this,okay what my guy asake
Omo the play, e be like say u chop dead rat befor written dis, davido get money ooh!!
Make i tell u na rema i dey follow